Lyrics
God made us
He made them magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself (wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same tribe
It's Black love
It's that real love
Wake up

Ooh whoa
Alarm clock, all stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Se dem send you ni
Se won ran e ni (e ni)
Se dem send you ni
No-no-no-no
No-no-no-no

Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under?
I must be a special type of broda
Some type of Oga (ay)
You go come discover (ay)
That I'm really unstoppable

Jesu ba mi s'ona, s'ona, s'ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j'ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

Aye yo, you awake yet?

Copyright: BMG Rights Management, Kobalt Music Publishing Ltd., Universal Music Publishing Group
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong




Videos
Close
Burna Boy - Alarm Clock [Official Audio]
Burna Boy - Alarm Clock [Lyrics Video]
Burna boy - Alarm Clock (OFFICIAL VIDEO)
Burna Boy Alarm Clock(Official Lyrics Video)
Burna Boy - Alarm clock (lyrics video)
Burna boy _- Alarm clock _- (official music video)
Burna Boy - Alarm Clock [Audio]
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!