Lyrics
This one's for all my comma babes, man
Comma way

Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (comma)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now o (comma)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (comma)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now (to another thing now)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)

Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)

I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, bad
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there

I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there, comma there

This one's for all my comma babes, man
Comma way

Copyright: Songtrust Ave, Universal Music Publishing Group
Writer(s): Chisom Ezeh, Damini Ebunoluwa Ogulu




Videos
Close
Burna Boy - Comma [Official Audio]
Comma
Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
Burna boy Comma Lyrics
Burna Boy - Common Person [Official Music Video]
Burna Boy - Comma [Audio]
BURNA BOY - COMMA (UNOFFICIAL VIDEO)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!