Lyrics
Tell 'em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
Ino ketipes ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

Don't nobody do it better, better than me
Can't nobody do it better
Check 'em and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
Don mi don mi o

Nothing you can do
Because God no give you more than you can handle
Na so dem mama go bella 'ebelebe lo'
Na so dem papa go hala 'ebelebe oo'

Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele, le, yeah yeah oo yeah
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ogododelugo chi chi
Ele li le le oo yeah

Tell 'em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emo omo logo logo
Ino ketipes ti mo ni no no
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokolo

Copyright: Universal Music Publishing Group
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Nnonah Benjamin Chibuike




Videos
Close
Burna Boy - African Giant [Official Audio]
Burna Boy - African Giant (LIVE ONE TAKE) | THE EYE Sessions
BURNA BOY - AFRICAN GIANT (LYRICS) | AFRICAN GIANT ALBUM
African giant walking down the streets leaving people speechless
Burna Boy - African Giant (Lyrics) (From You Don't Know Me Season 1)
Burna Boy performs "African Giant" & "Hallelujah" | One World: Together at Home
Burna Boy - African Giant (Lyrics)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!