Lyrics
Mavin

Ehn My Nigeria ehn
Arise Nigeria ehn ehn
Nigeria nwonnu nwonnu
This one is for you o oya
Get up Nigeria Uhn uhn
Wake up Nigeria Ehn ehn ehn ehn
Nigeria ehn

My naija people where you dey arise
Anywhere wey you dey arise
Show them say you no dey shake arise
Tell them say na we dey reign arise
See we no go break arise
E go better e no go tey arise
Na we go show them the way arise
Show them say you believe in Nigeria
Oya

Iyeyeyefe e e e e e e I believe e e e e e e
Iyeyeyefe te re re e e e I believe e e e e e e
I believe in you my brother and my sister o I believe e e e e e e
I believe uh o I believe e e e e e e
I believe in Nigeria o

Arise O compatriot
Nigeria call obey o
To serve our father land
With love and strength and faith
Beauty lies in the eyes of the beholder
I love my father land
Nigeria yi ma ga

Omo naija lawa o
Ejeka sowopo
Ka gbe laruge
E ya e ya nene eh
Omo naija lawa o
Ejeka sowopo
Ka gbe laruge
Iye iye nene

My naija people where you dey arise
Anywhere wey you dey arise
Show them say you no dey shake arise
Tell them say na we dey reign arise
See we no go break arise
E go better, e no go tey arise
Na we go show them the way arise
Show them say you believe in Nigeria
Oya

Iyeyeyefe e e e e e e I believe e e e e e e
Iyeyeyefe te re re e e e I believe e e e e e e
I believe in you my brother and my sister o I believe e e e e e e
I believe uh o I believe e e e e e e
I believe in Nigeria o

North east west south
Bade kioba
Bade kioba
Zomalaiya
North east west south
Bade kioba
Zomalaiya
Namune

River Niger River Benue
Flowing miliki and honey
Naija is so blessed
Love the way you fit to tell me
Green white green
My land is green
Sandoku ankala
Believe in Nigeria o

My naija people where you dey arise
Anywhere wey you dey arise
Show them say you no dey shake arise
Tell them say na we dey reign arise
See we no go break arise
E go better e no go tey arise
Na we go show them the way arise
Show them say you believe in Nigeria
Oya

Iyeyeyefe e e e e e e I believe e e e e e e
Iyeyeyefe te re re e e e I believe e e e e e e
I believe in you my brother and my sister o I believe e e e e e e
I believe uh o I believe e e e e e e
I believe in Nigeria o

Kalamani bukurama
Isoko ado hey
Ndibo kwezwonu o
Asimu ne mela o
Make we come together
Make we love each other o
Like say them born us by the same father and mother o

Oya make we dey different
Omo we be one decent
Put your 100 percent
No be 85 percent
Omo make you no relent
Nnye chineke nnye nnyekele
Nne nnle ewere
Obuchukwu yene nue

My naija people where you dey arise
Anywhere wey you dey arise
Show them say you no dey shake arise
Tell them say na we dey reign arise
See we no go break arise
E go better e no go tey arise
Na we go show them the way arise
Show them say you believe in Nigeria
Oya

Iyeyeyefe e e e e e e I believe e e e e e e
Iyeyeyefe te re re e e e I believe e e e e e e
I believe in you my brother and my sister o I believe e e e e e e
I believe uh o I believe e e e e e e
I believe in Nigeria o

Copyright: CAPITOL CHRISTIAN MUSIC GROUP
Writer(s):




Videos
Close
Arise Ft. Don Jazzy, Di'Ja and Reekado Banks
Don Jazzy X Reekado Banks X Di'Ja - Arise Believe In Nigeria Theme Song (www.OURHYPE360.com)
Mavins - Arise Ft. Don Jazzy x Di'Ja x Reekado Banks (OFFICIAL AUDIO 2014)
Mavins - Arise ft. Don Jazzy, Reekado Banks, Di’Ja (Official Audio)
Mavins Arise Ft Don Jazzy x Di'Ja x Reekado Banks OFFICIAL AUDIO 20141
Mavins - Arise Ft. Don Jazzy x Di'Ja x Reekado Banks (OFFICIAL AUDIO 2015)
Adaobi - Official Video by Mavins Ft. Don Jazzy, Reekado Banks, Di'ja, Korede Bello
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!