Lyrics
Yeah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga, die for nothing, ah
My nigga

Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (tell me, tell me)

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Ah, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty, plenty, plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different tings dem happening
Schemes and packaging
Inna one night, four shows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro, my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing
My nigga what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit die for nothing

Oluwaburna, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye
Ye, uh-huh, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye

My baby, your body's on fire
Di body's on fire
My baby, your body's on fire
Di body's on fire

Copyright: BMG Rights Management, Peermusic Publishing, Songtrust Ave, Sony/ATV Music Publishing LLC, SYLECTIVE PUBLISHING, Universal Music Publishing Group
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Olaeye Ayobami Oladapo




Videos
Close
Burna Boy - Ye [Official Music Video]
Burna Boy - Ye [Official Audio]
Ye (Lyrics) - Burna Boy | Nabis Lyrics
Burna Boy -Ye (Lyrics )
Burna Boy Performs “Ye“ With Live Orchestra | Audiomack Trap Symphony
Burna Boy - Ye (Lyrics)
Burna Boy - Ye (Glastonbury 2022)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!