Lyrics
Another banger

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you

Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (I no)
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (ayy)
I no go reason you
I no go reason you (I no, I no)
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi

Melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
omoge anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh, omo won
Are you taken or are you available?
Girl, I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you (yeah)
I no go reason you (yeah)
I no go reason you
I no go reason you

You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Copyright: BMG Rights Management, Warner Chappell Music, Inc.
Writer(s): Alex Lustig, Divine Ikubor




Videos
Close
Rema - Reason You (Lyric Video)
Rema - Reason You [Official Music Video X]
Rema - Reason You (Lyrics)
Rema - Reason You (Official Lyrics)
Rema - Reason you lyrics
Rema - Reason You (Official Video Edit)
Rema - Reason you (Lyrics)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!