Lyrics
I don hustle sha
My leg don do plenty waka
E reach to call me oga
You see as my body set
E don tey when me and my guys we dey fetch water
Shoutout to my dad
I learnt my lesson, both good and bad
Eyes open, ooh la la
Nobody fit whine me for the street sha, ahh

Oya just dey jekelebe
All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla
Pray the real ones live longer
Too many snakes under the grass
Osagie know me sha
All the prophecy I dey do am
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na Igbo, I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta

Mavin say second quarter don dey loading
E no go tey 'til my money go billion
My neck don dey fold like Dino, ah
I no be politician, but I don dey see their kind of money
Money, money, money, money, mmh
Efcc they fit dey hear me, ewo
Any legal money, once upon a time was illegal money
To my generation, I be (Hov)
I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow
Na your body go tell you then you go know

Oya just dey jekelebe
All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes (you dey kpenkelemes o)
Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (ehh)
Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get
If you do me evil just dey prepare for your karma nla (karma nla)
Pray the real ones live longer
Too many snakes under the grass
Osagie know me sha (e know)
All the prophecy I dey do am (ahh)
I dey see many things wey pass una regular eyes
Whether na Igbo, I smoke wey dey site me for my head o, ta-ta-ta-ta

Copyright: Warner Chappell Music, Inc.
Writer(s): Alex Lustig, Divine Ikubor




Videos
Close
Rema - HOV (Lyric Video)
Rema - HOV Live Performance @ The O2 Arena, London
Rema - HOV (Official Music Video)
Rema - Hov (Lyrics)
Connor Price & Nic D & GRAHAM - HOV (Remix) [Lyric video]
Rema - Charm (Official Music Video)
Rema - HOV (Instrumental)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!