Lyrics
Girle
Where my girl
TuTuTeee
Where my girle now
Where my girle le le
Ini Golden

I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
Where my girle
Sing girle
Abobi where my girle le le le
Sing girle
Where my girle eh
Sing girle
Where my girl eh oh

You come dey carry me play now
No be so wey we plan am
Why you do do like dat now
You dey pain pain my heart now
Why u no dey pickee my call
Notin at all
Notin I dey do wey dey sweet u at all
Ahh ya girlee yo
Say
My obim please forgive me wetin I do you ahhh ya

I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
Where my girle
Sing girlie
Abobi where my girle le le le
I'm your girle
Where my girle
I'm your girle
Where my girl eh oh

You got the vibes
No one has
I can see the love feels like the bars
This no be lie
The love I feel in you
Never been in love like this ah
Babe am going no where
Make I give you extra care
You need my melody spies
Yes you need no fear
Yeah am yours
I'm all yours
Am all yours
Boy am yours
I'm all yours
Am all yours

I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
Where my girle
Sing girlie
Abobi where my girle le le le
Sing girle
Where my girle
Sing girle
Where my girl eh oh

Yeah am yours
I'm all yours
Am all yours
Boy am yours
I'm all yours
Am all yours

Am your girle ehye
Don't tell me that
I'm your girle ehyee
Why you wanna break my heart
I'm your girle ehee

I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone
I can't feel I can't feel the love
I can't do this all alone

Da da da wig on the beat
Girle eh eh ehh
Eju eju eju gbas
Pino melody
Tututueee

Copyright: O/B/O DistroKid
Writer(s): Timibibo David




Videos
Close
Girl - E
Ini Kamoze - Girl 'E'
Girl "E"
ini kamoze girl e.wmv
09 Ini Kamoze Girl E
Ini Kamoze - My Girl
Ini Kamoze - Me And Mi Girl - 7inch / Selekta
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!