Lyrics
Beetu's mix
Xzel
Another man from the ghetto oo
Callin' me Smart Boy Mickey

Been in the street for a long time
Working hard to get the raba ayya
Baba mi ko ni Owo lowo
But I've never spent a night without eating
Smart Boy Mickey no dey like to dull
I'm a superstar waiting for my light to shine
Working hard to get my own fame
The hustle don dey hard so I gat to buckle up ohoh

Blood of Jesus cover me
Enemies no fit koba me
My hopes on Jah
Me I no fit fall
Man don too suffer suffer
If you wish me bad back to sender
Because me no send your father ahh
Working hard just for my mother ahhhh
Man don too suffer
Blood of Jesus cover meeee
Enemies no fit koba me
My hopes on Jah
Me I no fit fall
Man don too suffer suffer
If you wish me bad back to sender
Because me no send your father
Working hard just for my mother

Even in the rainy day me I no get holiday
Man I dey work everyday without season
So many things on my mind wey I dey reason
But dem wan kill me
Dem been want make I fall ohhh
But I get God and I'm moving strong
Get rich or die trying
Man I no go stop till I die ayyy

Blood of Jesus cover me
Enemies no fit koba me
My hopes on Jah
Me I no fit fall
Man don too suffer suffer
If you wish me bad back to sender
Because me no send your father
Working hard just for my mother ahhhh
Man don too suffer
Blood of Jesus cover meeee
Enemies no fit koba me
My hopes on Jah
Me I no fit fall
Man don too suffer suffer
If you wish me bad back to sender
Because me no send your father
Working hard just for my mother
Man don too suffer

The superstar lifestyle don dey fit me
Like play like play I don turn introvert oh
Baba no go put me into shame
Na the moni and fame I dey work for
So many things on my mind wey I dey reason
Wey dey make me loose my feelings
Na the money dey my mind

Blood of Jesus cover me
Enemies no fit koba me
My hopes on Jah
Me I no fit fall
Man don too suffer suffer
If you wish me bad back to sender
Because me no send your father
Working hard just for my mother ahhhh
Man don too suffer
Blood of Jesus cover meeee
Enemies no fit koba me
My hopes on Jah
Me I no fit fall
Man don too suffer suffer
If you wish me bad back to sender
Because me no send your father
Working hard just for my mother
Man don too suffer

Copyright: O/B/O DistroKid
Writer(s): Nwauzu Chika




Videos
Close
Mickey Thomas - Dream A Little Dream Of Me
Mickey Thomas “Fooled Around and Fell in Love” on the Stern Show (1995)
How To Sing - Mickey Thomas / Starship / Elvin Bishop / cover / Ken Tamplin Vocal Academy
Starship featuring Mickey Thomas 04-22-2022 "Fooled Around And Fell In Love" "We Built This City" &
Elvin Bishop with Mickey Thomas, Fooled Around Fell In Love, LRBC 10 27 2011
Starship (feat. Mickey Thomas) - Nothing's Gonna Stop Us Now (LIVE @ W-Festival 2021)
Mickey Thomas | Crazy High Notes [G4 - D6]
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!