Lyrics
(Hey, okay)
(Eh, London)

I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution

Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet e (okay)

Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba Koroba
Oya everybody carry something

He say, "Darling I'm watching you"
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando (hey)
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do

I no mean to bother you, at all
Monkey dey wan kill bamboo dey chop
Kilamity tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do, ay

Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, ay
Koroba Koro Kuru Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koroba Koroba Koroba Koroba
Koro, oya carry your, yeah
Koro Kuru Koroba Koroba
Koroba, oya everybody carry your something

I don't mean to, I don't mean to
I don't mean to, I don't mean to

Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC
Writer(s): Michael Hunter, Michael Ovie Ikaka, Michael Segun Ajayi, Tiwa Savage




Videos
Close
Tiwa Savage - Koroba (Lyric Video)
Tiwa Savage - Koroba
Koroba (Lyrics) Tiwa Savage
Tiwa Savage - Mobo Awards Performance
koroba (sped up)
Tiwa-Savage-Koroba(Audio)mp3
Tiwa Savage - Koroba (1Xtra Live 2020)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!