Lyrics
Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say Me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Me you and Hennessey na chemistry
Only you fit match up my energy

Saxophone

If I tell you dance dance
If I tell you wait wait
Money for your waist
Fire waist eh
If I tell you craze craze
If I tell you move
Oh no see I'm just tryna say

She be messing with my head
Got me singing songs on the radio
Singing songs on the radio
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me l kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Cyaan never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Copyright: EMPIRE PUBLISHING, Songtrust Ave, Universal Music Publishing Group, VUGA MUSIC INC
Writer(s): Akpevwe Waka Otenuda, Douglas Jack Agu, Ijomone Emmanuel Akpesiri




Videos
Close
Kini Issue
Runtown - Kini Issue (Lyrics)
Runtown - kini issue (official music video)
Runtown - Kini Issue (Official Music Video)
Runtown - Kini Issue ( Official Music Video)
Runtown - Kini Issue (Official Music Video)
Runtown - Kini Issue (Official Music Video) 2k Quality
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!