Lyrics
Mo ni

Efimile e jen jeun soke
Anti boda e jea jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogboyin e jowo e jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke, soke

As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?
For your mind now I don turn to butter
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke, soke)
Na who born the maga?

Why you come dey find wetin no find you?
You put your mouth for wetin no concern you
You be Arsenal omo I be Man U
You con dey vex because we dey outshine you, ay
I don't want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
You go think say na molue jam you, ay
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path, I double dare you
Always in front but see you in my rear view
No dey worry 'cause I always got a clear view
Like a lion I'ma tame you
Like a dog I'ma train you
And if you misbehave I'ma chain you
And if I chain you na wetin you go do

As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?
For your mind now I don turn to butter
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke, soke)
Na who born the maga?

Babylon wan stop me but me keep on keeping it
keep on keeping it on, yes, believe it (music sweet, yeah)
I will leave you now in damn shock, believe it
Swagger like a Rasta man
And there's no deceiving it (ay)
The reason is kill 'em with the rhythm
and we leavin' them no witnesses
Money green, so mi money need for the citizens
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight (yeah)

As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?
For your mind now I don turn to butter
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke)
Na who born the maga?
Na who born, na who born (e jea jeun soke, jea jeun soke, soke)
Na who born the maga?

Efimile e jen jeun soke
Anti boda e jea jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogboyin e jowo e jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke
E jea jeun soke, jea jeun soke, soke

Copyright: Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.
Writer(s): Kehinde Oyebanjo, Michael Ajereh Collins, Oluwatobi Wande Ojosipe




Videos
Close
Wande Coal - Who Born The Maga Feat. K-Switch
Wande Coal - Who Born The Maga
Wande Coal: Who Born The maga ft K-Switch - official Video
Wande Coal - Who Born The Maga Feat. K-Switch (Official Video Edit)
Wande Coal - Who Born The Maga ft K-Switch [Official Video]
Wande Coal - Who Born The Maga (Lyrics) Feat. K-Switch
Wande Coal- Who Born The Maga ft K-Switch (Official Video)
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!