Lyrics
Street gat no memory
My brother
Oh yeah
Jay vibe on this one again oh
I gat nothing to say
Than to thank you oh lord
Ori lobami seh eh
Dem Dey wish me down fall
But God tell them sey no way
No way
Omo gota sima dolowo
God tell them sey no way eh eh e
Omo gota si ma di oloro
No be sey we no fit bubble
We dey struggle
Nah time never reach oh
Omo boi dey suffer
Struggle for wetin e go eat oo
When money no dey for pocket
You go think sey nah life dey do you
Even those people wey you help
Dem go see you say
FUCK YOU!
Street gat no memory
You gat to be wise
Street gat no memory
You gat to be wise oh oh
Street gat no memory
You gat to be wise oh

Copyright: O/B/O DistroKid
Writer(s): Hammed Opeyemi




Videos
Close
Flight Of The Bumblebee_ The Tale of Tsar Saltan (Rimsky-Korsakov)
サルタン皇帝の物語 The Tale of Tsar Saltan から リムスキー=コルサコフ Rimsky-Korsakov
N. Rimsky-Korsakov -- The Tale of Tsar Saltan: Suite: Part III
무조건 믿고 듣는 지휘자와 오케스트라 - ERNEST ANSERMET / L'Orchestre de la Suisse Romande
Rimsky-Korsakov: Symphony No. 2, Op. 9 "Antar" - 2. Allegro - Molto allegro - Meno mosso,...
Step to Step
Aida: Ballet
Download SoundHound
The only App that can give you results through singing and humming search!
You can sing any song from this artist to help SoundHound users find it!